PIXS: ODUDUWA STUDENT WITH TWO SQUARE MEAL...

OG readers, i just saw this pixs on a social media captioned: "Chilling wif 2square meal" and i thought i should
share it..
abeg my people una dey see wetin school don turn person to dey chop abii?? No be small 2square meal oo.. LOLz

Comments